Posts

Showing posts from April 23, 2023

DASA AMEBO

Image
Keereee ooooo Amebo don land again ooooo Keeereee oooo After all this gidigba weeks don pass. Make una no vex we just dey cook better gist for una na why oooo.  Amebo sha, Amebo sha, Amebo sha πŸ˜‚ *In a very quiet voice*  Una know say tomboy no too plenty for our department so una go fit do una maths wella. One tomboy dey our department wey dey happy relationship ooo. Everything dey go wella her boyfriend even dey do... relationship dey sweet abi na wetin we think sha.   One guy kon dey wey no dey our department oooo but hin dey show face wella hin even do show sef for our pit.  This girl sha kon dey fall for the guy sha... Tom boy wey dey fall for fellow boy πŸ˜ͺ Na so the girl sha make sure she meet him. Na so she sha kon dey toast am. E dey normal na, but the gidigba news be wetin hin kon dey tell the guy. πŸ˜‚ If you hear am, the question wey go first commit your mouth be say: "Shey na hin send you come school?" Una wan hear am? Talk for the comment now ooo Shey ...

DASA FYB OF THE WEEK

Image
Stage Voice: Hi, I am Stage Voice, Can I get to know you. Ojopagogo: 🀭 I'm Ojopagogo Damilola Aremu. Stage Voice: How has been rehearsals and planning for your final project been. Ojopagogo: Omo ko easy but we thank God all the way jare. Stage Voice: To him only, What is your major. Ojopagogo: Hallelujah I'm majoring in Directing. Stage Voice: Pls Why Directing and not any other Major Ojopagogo: I could have gone for acting  but directing is where i enjoy myself and Its a way i get to interact and handle different people. Stage Voice: Very great to hear, So How have the experience been. Ojopagogo: Hmmm, let's just say it has helped me in a bigger way than i imagined. Stage Voice: Have you directed any play before your final year and how was the experience. Ojopagogo: Two actually🀭 Ahhh all i will say is working with your class needs the boss of the boss of patience. Stage Voice: 😊 Who is that person you have worked with you wish to work with again. Ojopagogo: πŸ˜‚big quest...

DASAITE OF THE WEEK

Image
Stage Voice : Good afternoon Eagle: Afternoon Stage Voice : I’m from Stage Voice, can we meet you? Eagle: Okay my name is Adesina Damilola Fadeel. Mostly known as Eagle Stage Voice : That’s nice..So Damilola, how has the department been for you? Eagle: Hmm dramatic arts So far it has been a wonderful adventure, likee I'm happy to be here I come from a family of thespians so seeing what they went through and how they came to be what they are today is really huge. That aside the department has been very very tough likeee, but I thank God admist all I'm growing gradually, so I love it no matter how stressful it is 😊 Stage Voice : Hmmm interesting. So tell me what has been your best part of theatre?? Eagle: Acting.. It challenges my mentality, Asin the process of trying to get into character, internalizing your role, the realism you need to work on, the naturalism that has to come with it and all. It takes alot of hardwork so acting is my best part, and that feeling when I'm o...