DASA RELATIONSHIP AMEBO

New story don come again ooo 

Gist left and right 

Amebo everyday but Una go still dae hide entanglement

Why una no dey tell us una secret na. E no dey okay na, Ko fresh.

Odindin Cordinator and DJ at that. Anyways sha we no vex because we go later find out nooni.

We hear say our amiable cordinator dey date one pretty damsel for part 2. 

This part 2 girls shaaaaa. She fair gan, She no fat at all, She even dey one Hausa mini project like that. Shey make I talk name???...

No be me una go put for trouble I no talk anything. 

The thing wey sweet me pass be say. We kon hear say the guy dey date anoder person.

I'm just thinking with my dick.

My shit dumb 

🎢🎢 

National cake yiii sha. E go touch everybody 😭😭. Wo if I talk too much e go be like say... Make we no go spoil "happy home"🀣

Until we meet again my people bring your gist , Amebo wey you wan cast , entanglement wey you wan dissolve make we help you broadcast am 

                                       Your favorite Amebo

Comments

Post a Comment

Popular posts from this blog

DASA FYB OF THE WEEK

DASAITE OF THE WEEK – FEMALE

FYB OF THE WEEK - FEMALE