DASA RELATIONSHIP AMEBO
E choke oooo..
Coordinators suppose no get too close relationship with initiate. Na wetin dem tell us be dat ooo but DASA Amebo don hear one Lamba ooooo
We hear say one female cordinator like that for dance....
Whether she dey part 2 abi na 3 sef e no too sure. We hear say she dey date one initiate wey dey part 1... Na initiate ooooo and she be cordinator ooooo
We con hear say na after initiation dem dey plan to make am public but for now na just eye dem go dey give dem sef for department as per say initiation ma tan, Eyan Loma ku ...
We con hear say dem don dey OX laid sef... hmmm
We still con hear say d guy name start from T...
T, you be sharp guy oooo...
Sha dey play your match dey go...
We dey look una...
Your Favorite Amebo.
PS: We'll be starting the #SaveDASAAmebo Challenge next week, so before we can post DASA RELATIONSHIP AMEBO, other segments like FYB OF THE WEEK, DASAITE OF THE WEEK, and others, must have at least 30 views. So do well to engage.
Thanks.
Comments
Post a Comment